Sweet Love by Festus Nkwoka — Lyrics

Festus Nkwoka English Nigerian Pidgin Wedding Hymns Celebrations Solfa notation

Full Lyrics

CHORUS This love dey sweet me I go love o from my heart This love dey totori me E dey do me tinini VERSE 1 Him wey findi wife Don find beta thing and a get favour from the Lord Wetin Godu don join make no man come scatter scatter am, dis love na tinini VERSE 2 My Sweetie, my Sugar, my Butter, my love, My king, my flesh You dey do me tinini my cherry cocoa oh my handsome bobo for beta for worse oh we go dey kamkpe VERSE 3 Remember soupu wey sweet na money make am lov u wey sweet na sacrifice Jesus and him church na sacrifice Mother for pikin na sacrifice Endurance Patience forgiveness Prayers Till e beta

Download the sheet music

Sweet Love

Sweet Love

By Festus Nkwoka
Solfa
English, Nigerian Pidgin
2 pages
14 Downloads
Wedding Hymns Celebrations
0 0

More lyrics you may want