SERERE by Oboma Emmanuel — Lyrics

Oboma Emmanuel Nigerian Pidgin Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Celebrations Hymns Solfa notation

Full Lyrics

CHORUS My Papa dey make my heart dey do serere O Serere O, serere O E give me love, E give me joy E give me hope, E give me peace My Papa dey make my heart dey do serere O Serere O, serere O VERSE 1 Come and see wetin God dey do Oh E don do so many things for me Come join me so I go praise am I go praise am for all E don do VERSE 2 My brother, my sister If God don bless you wetin you dey wait? Come join me make we go praise our God With our offering we go give am praise VERSE 3 If you waka go hospital If you waka go orphan homes If you see the sick See your pikin You go give am praise You go give am praise Praise Na Him make I dey sing Serere serere serere Serere serere serere Na Him Make I dey sing Serere serere serere Serere

Download the sheet music

SERERE

SERERE

By Oboma Emmanuel
Solfa
Nigerian Pidgin
3 pages
5 Downloads
Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Celebrations Hymns
0 0

More lyrics you may want