JOIN ME THANK THE LORD by Lyte C. Onyema — Lyrics

Lyte C. Onyema English Nigerian Pidgin Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Hymns Solfa notation

Full Lyrics

VERSE 1 Come and join me thank the Lord, For my life He has provided for me Oya oya e don do am oya. I go praise Him for His love to me O ya! VERSE 2 You have seen what the Lord has done In your life you should thank Him for His deeds, Oya oya e don do am for you. As for me I go praise His name O ya! CHORUS Make una come join me thank the Lord I go praise Him for His goodness Praise Him for His love Thank Him for His kindness Thank Him for His blessings. I go offer Him my heart in thanksgiving Oya O! Make una come join me thank the Lord. TENOR & BASS All the good good things wey u do Papa E sweet my belle O For your mercy and kindness Father we say thank you So tey I go dey praise you with all my heart today I go praise you both now and forever.

Download the sheet music

JOIN ME THANK THE LORD

JOIN ME THANK THE LORD

By Lyte C. Onyema
Solfa
English, Nigerian Pidgin
1 page
4 Downloads
Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Hymns
0 0

More lyrics you may want