Full Lyrics
E don shele, Mary don born awa Saviour Immanuel.
Pikin wey pass pikin o, the government go dey for em shoulder.
Na so Bible talk, Jesus na the prince of peace.
According to prophecy, Jesus na the Saviour of the world.
Everlasting Father, authority dey em hand.
Wonderful Counselor, the prince of peace.
The three wise men dem bow for Jesus, Sarkin duniya, Imole de.
Okunkun parada, oya celebrate, O beta don come.
Make una dance, make una joli, onyeze abiarula o, onyeze abiala.
Onyeze abiala, onyeze abiarula o, onyeze o.
This new year favour.
This Christmas e go beta for you, peace and good health e go boku for you.
N'ụwa nwe onyeze abiala eh, beta don come again.
Onyeze onyeze abiala eh, joli joli don come, we e Jingo bell, e Jingo bell.
Feliz Navidad, shekere, molo, ekwe, otu be o, e Jingo bell.
E wa ka lo juba, e wa ka lo juba.
E wa ka lo juba, Kristi o che.
Into wa mu, merry Christmas, merry Christmas, merry Christmas, merry Christmas.