Full Lyrics
VERSE 1
Come and join me thank the Lord for my life.
He has provided for me.
Oya oya e don do am again.
I go praise him for his love to me.
Oya! make una come join me thank the Lord.
VERSE 2
You have seen what the Lord has done in your life.
You should thank Him for his deeds.
Oya oya e don do am again.
As for me I go praise his name.
Oya! make una come join me thank the Lord.
CHORUS
I go praise him for his goodness,
I go praise Him for his love,
I go thank him for his kindness,
I go thank him for his blessings.
I go offer him my heart in thanksgiving,
Oya o! make una come join me thank the Lord.
VERSE 3
All the good good things wey you do papa,
E sweet my belle o.
For your mercy and kindness father,
We say thank you sotey.
I go dey praise you with all my heart today,
I go praise you both now and forever.