Full Lyrics
VERSE 1
Come and join me thank the Lord, for my life.
He has provided for me.
Oya oya e don do am Oya.
I go praise him for his love to me.
Oya! make una come join me thank the Lord.
VERSE 2
You have seen what the Lord has done, in your life.
You should thank him for his deeds.
do am for you. As for me I go praise his name.
Oya! make una come join me thank the Lord.
CHORUS
I go praise him for his goodness,
praise him for his love,
thank him for his kindness,
thank him for his blessings,
I go offer him my heart in thanksgiving.
Oya O! make una come join me thank the Lord.
VERSE 3
All the good good things wey you do papa e sweet my belle,
for your mercy and kindness father we say thank you.
So tey I go dey praise you with all my heart today,
I go praise you both now and forever.