Full Lyrics
Wetin I go fit give you
How I go take thank you
You give me plenti beta
You bless me wit gud gud people
You give me strong body
Your love for me repete o!
You hold me kakaraka
Imela imela, imela oh Papa
Your love for me repete o!
And you hold me kamkpe
Amanam oh, amanam oh Papa
Your love for me repete o!
You hold me kakaraka
Na You dey make me tanda kamkpe
Na you dey make me tanda gidigba eh eh
Papa eh, na you dey make my heart joli
Na you dey give me peace of mind welu welu
How I go take thank you
Papa you too much oh
Notin wey I for fit do
Notin wey I for be for dis life
Na you dey do am for me
Na your hand dey hold me kakaraka
Kakaraka eh Papa
Hold me bam bam kakaraka eh
You bless my bizness
You bless my family
You put food for my table
Your love for me repete
Repete eh! Repete eh! Repete eh!
God You guud (well well)
And your love for me repete
Chineke idi mma (idi mma)
Chineke idi mma nwanne m
Chineke idi mma mma
Chineke mma mma
I dey thank you Papa
I dey dobale for you becos you love me
Repete oh repete oh brekete eh
Brekete ewo!
If I say if God be man
I for no see today oh
Daalu oh daalu oh (Papa)
Imela oh, imela oh
You give me beta wife every day
You bless us well
Na you dey make my heart dey yori yori ewo
My heart dey sali sali
Na him make me dey jolly ewo sote
I no fit shout o
Every day you bless my mama
Every day you bless my Papa
Helep my broda eh
You helep my sista eh
You bless my family
You give me beta
BRIDGE
Chineke idi mma!
Chineke idi mma!
Idi mma eh! Idi mma eh!
Idi mma eh! Idi mma eh!
Chineke idi mma!
Idi mma eh idi mma!