Repete! (In Praise of God's Love) by Cess — Lyrics

Cess Nigerian Pidgin Igbo Yoruba Offertory Hymns Celebrations Recessional / Dismissal Hymns Solfa notation

Full Lyrics

Wetin I go fit give you How I go take thank you You give me plenti beta You bless me wit gud gud people You give me strong body You bless me welu welu uh kakaraka Your love for me repete o! And hold you hold me kakaraka Imela imela Imela oh Papa Your love for me repete o! And hold you hold me kamkpe Amanam oh Amanam oh Papa Your love for me repete o! And you hold me kakaraka Na you dey make me tanda kamkpe Na you dey make me tanda gidigba eh eh Papa eh Na you dey make my heart joli kamkpe Bam bam gidigba eh eh bam bam gidigba eh eh bam bam Na you dey give me peace of mind iyo welu welu How I go take thank you Papa you too much Jolly welu welu bam bam jolly welu welu Thank you Papa you too much Notin wey I for fit do Notin wey I for be for dis life oh Dey do am for me Na your hand dey hold me kakaraka Hold me bam bam kakaraka eh Papa Hold me bam bam kakaraka eh You bless my bizness You bless my family You put food for my table! Your love for me repete Repete eh! repete eh! repete eh! Baba God you guud (well well) and your love for me repete. Chineke idimma (idimma) Chineke idi mma nwanne m Chineke idimma mma Chineke mma mma I dey thank you Papa I dey dobale for you becos you love me Repete oh repete oh brekete oh brekete ewo! I say if God be man I for no see today oh Daalu oh daalu oh Papa Imela oh imela oh [TENOR SOLO] You give me beta wife every day Na you dey make my heart dey yori yori ewo My heart dey... Na him make me dey jolly ewo so te I no fit shout iyo Every day you bless my mama Every day you bless my papa Helep my broda eh You helep my sista eh You bless my family You give me beta husband [BRIDGE] Chineke idi mma! Chineke idi mma! Chineke idi mma! Kpom kpom ti kpom kpom kpom ti kpom Kpom kpom ti kpom kpom kpom ti kpom Idi mma eh idi mma eh! Idi mma eh! idi mma eh! Idi mma eh idimma!

Download the sheet music

Repete! (In Praise of God's Love)

Repete! (In Praise of God's Love)

By Cess
Solfa
Nigerian Pidgin, Igbo
3 pages
6 Downloads
Offertory Hymns Celebrations Recessional / Dismissal Hymns
0 0

More lyrics you may want