COME MAKE WE THANK GOD by Sam C. Ezugwu — Lyrics

Sam C. Ezugwu Nigerian Pidgin Offertory Hymns Celebrations Recessional / Dismissal Hymns Solfa notation

Full Lyrics

Come o make we thank our God e de do me well Come o make we thank our God o e de do me better na e de do me well e de do me better na em make I say make you come o make we thank our God oya o Halele! make we thank our God oya o Halele! make we thank our God oya o Halele! make we thank our God my people una hear wetin God de do make you open your ear make I tell you tory e give me life e give me strong body e give me education e give me job e give me better husband e give me better wife e give me pikin o e give me house na em make I say Make una come make we thank our God na em we de make me happy na em e de give me joy na em we de make me smilio I go thank my God Halele! I go thank my God Halele! I go thank my God Halele! I go thank my God na em we de make me shine na em we de make me laugh na em we de make me dancio I go thank my God Halele! I go thank my God Halele! I go thank my God Halele! I go thank my God I say Halele oya Halele oya Halele oya Halele my people Halele make we thank our God Halele! make you come Halele! oya Halele!

Download the sheet music

COME MAKE WE THANK GOD

COME MAKE WE THANK GOD

By Sam C. Ezugwu
Solfa
Nigerian Pidgin
3 pages
18 Downloads
Offertory Hymns Celebrations Recessional / Dismissal Hymns
0 0

More lyrics you may want