Full Lyrics
[WELU WELU]
[INTRO]
Welu welu, welu welu
[CHORUS]
Sweet my heart eeh, make me jolly eeh
When I dey remember all the things you dey do for me eeh
Baba you do welu welu
I go dey praise your name eeh
I go dance a for you eeh
I no go fit finish all the things you dey do for me eeh
Baba you do welu welu
[VERSE 1]
For the life wey you give me you do welu welu
Better money wey you give me you do welu welu
Wetin I go give to thank you make e do you eeh
E no get o
Na why I dey praise you my God with all my heart ooh
[VERSE 2]
For the wife wey you give me, you do welu welu (you do welu welu)
Better pikin wey you give me, you do welu welu (you do welu welu)
[VERSE 3]
For the husband you give me, you do welu welu (you do welu welu)
The strong body wey you give me, you do welu welu (you do welu welu)
[VERSE 4]
For the talent you give me, you do welu welu (you do welu welu)
The fans and friends wey you give me, you do welu welu (you do welu welu)
[VERSE 5]
Everything wey you give me, you do welu welu (you do welu welu)
Na you dey reign in my life eeh, you do welu welu (you do welu welu)
[PAPA YOU DO WELL]
[VERSE 1]
Since the time of Adam come reach today so I never see
Any body wey dey like my Papa God
Because I don go many places see many things hear many tory
The main topic na the bigi bigi things we God dey do
[REFRAIN]
Mighty father we dey hail you, we dey praise you
You be Baba e wo you do well
You dey make me wonder, make me happy, you dey give me joy
You dey make me jolly sotey I dey denge pose
I dey makiyanga all the blessing wey you give me dey boku boku
[CHORUS]
Na him make I come to come hail you Lord
Na him make I come to say thank you
Papa you do well
Mungode, ese o, we thank you
Daalu o, uwe, agba o, ainya o
Ayar yar, obulu dooye
Mashi ya bo, seba sun, Imokamfe
Tinji gweje
We thank you Papa you do well
[VERSE 2]
Anytime I ask you dey give me
Anytime I seek I dey find
Anytime I knock you dey open doors
Anytime I call you dey answer