Full Lyrics
[INTRO]
My People, Make una Come o, Make una Come
Make i yan una tori, Make una Come, Make una Come
Come, Make una Come and hear Wetin God do for me
[VERSE 1]
Since I was born O I never see someone like you God
You dey butter my bread O You dey Sugar my tea
Now Wey I don grow your love never ceased
thank You papa (papa O) thank You Jesus
[REFRAIN]
Wetin man no fi do na Wetin God do am
Wetin man no fi do na Wetin God do am
Wetin God do am Wetin God do am for me
Mun gode
Msuur, daalu
Mafeng, Kaadzu, Anya
O yaa, Shikin, Oshe
Njien, Kombak, Sokpomaa
Mmedee, thank You
na Wetin man no fi do na Wetin God do am
Wetin man no fi do na Wetin God do am
Wetin God do am Wetin God do am for me
thank You papa
[VERSE 2]
When I be dey hungry no one care to help me
then I Called to You Papa then You gave me food
[VERSE 3]
To day I come to You With Joy In my heart
for the things You do for me thank You papa