E Don Shele - Choir Script PDF Thumbnail
Preview
0 0
13 downloads
Added Sep 28, 2025
Composer: Victor Demaraji
Uploaded By: Choir PDFs
Format: Solfa
Pages: 4 pages

E Don Shele by Victor Demaraji — Lyrics

E don shele o! E don shele o! E don shele o! Come oh make we go to Bethlehem, make we go see wetin happen o! Come oh make we go to Bethlehem, make we go see wetin happen o! Wetin shele o? Wetin shele o? Come oh make we go to Bethlehem, make we go see wetin happen. Mary don born for manger, Yes! Son of God. Mary don born pikin, Yes! Son of God. Mary don born pikin, Yes! Son of God. Mary born pikin for manger, so the bible talk. Mary don get belle, she come born the Son of God our saviour. Pikin wey pass pikin, Yes oh! King of kings wey we dey expect. Na for where dem born am make we go see am and adore am, yes oh. King of kings wey we dey expect. Gold, frankincense and myrrh na him we go give am, yes oh. King of kings wey we dey expect, we go give am. Oya oya oya oya E don come. Salvation don come, Jesus don come, Redemption don come. Oya oya Joli Joli don come, Joli Joli don come. Make una happy, make una happy. Angels dey sing for heaven, Angels dey sing hosanna hosanna to the Son of David wey Mary born oh.
Read full lyrics

About E Don Shele

"E Don Shele" translates to "It has happened!" in Nigerian Pidgin, and Victor Demaraji’s lively Christmas composition captures exactly that sense of breaking, joyful news. The song invites the choir and congregation to rush to Bethlehem to see what has taken place. It tells the Nativity story with a distinctly local flavor, announcing that Mary has given birth to the Savior in a manger, just as the scriptures foretold.

The piece is highly rhythmic and celebratory, building up with call-and-response sections and layered vocal parts. As the story unfolds—from the angel's message to Mary, to the arrival of the three wise men bearing gold, frankincense, and myrrh—the energy in the choir loft rises. The lyrics playfully dismiss King Herod's failed plots, declaring that nobody can kill the newborn King whose reign will last forever.

By the final pages, the song erupts into a full-blown festive dance. The choir mimics the sounds of local percussion, singing out drum beats and shakers while urging everyone to "come out make noise make una dance for the new baby." It is a perfect, high-energy piece for Christmas concerts, carol services, or the joyful recessional of a Christmas Day Mass, guaranteed to get the entire church moving.