Full Lyrics
[Chorus]
Come o make we thank our God
e de do me well
Come o make we thank our God o
e de do me better
e de do me well
e de do me better
na em make I say make you come o
make we thank our God
Oya o Halele!
make we thank our God
Oya o Halele!
make we thank our God
[Verse 1]
My people una hear wetin God de do
make you open your ear welu welu make I tell you story
e give me life
e give me strong body
e give me education
e give me job
e give me better husband
e give me better wife
e give me pikin o
e give me house
make una come make we thank our God
na em we de make me happy
na em make una come make we thank our God
[Verse 2]
God na em we de make me shine
na em we de make me laugh
na em we de make me dancio
I go thank my God I say
Halele!
make we thank our God
Halele!
make you come Halele!